STREAM/DOWNLOAD MP3
DJ Enimoney x Terry G x Dapo Tuburna – “Okay Lyrics”
President wey turn pilot
Original selecta sound system organize the place, Pause it
2face don get dreadlock
There fada left yansh
Ah them don they come again (okay)
Ah wan tuntun dey (okay)
Them want zobo us (okay)
Ah wan ti gbe dey (okay)
But me am not their mate (okay)
Eyan Sunny Ade (okay)
One thousand use buy blade (okay ooo, okay)
But I no collect change
100 man shall fall that day
Ah eyan Spartacus
Many girls them dey my place
ah eyan Solomon
I don`t check Whatsapp stories ,
ah I don`t do Facebook
I only dey Snapchat but you dey Tinder
I just move to the Island
eyan Sangotedo
Ah I don`t go to the Mainland
Only when I go Airport
I just got a brand new Benz but I prefer Uber
I don`t like Nigerian songs
O den jo Soapy
Ah them don they come again (okay)
Ah wan tuntun dey (okay)
Them want zobo us (okay)
Ah wan ti gbe dey (okay)
But me am not their mate (okay)
Eyan Sunny Ade (okay)
One thousand use buy blade (okay ooo, okay)
But I no collect change
Sanwo Olu and Terry G (okay)
Na the same mama born us (okay)
Buhari is my housemaid (okay)
Are you a doubting Thomas (okay)
Baddo sho wa pa Are you? (okay)
Why una wan ban Okada (okay)
Are you really really really? (okay ooo)
Oh kay
Energy don come again (okay)
They want play us like game (okay)
Na for better e be (okay)
Are you really really really? okay
As you dey waka shey you dey? okay
As we dey suffer shey you dey? (okay)
As you see me I dey para me I no (okay)
As we dey waka shey you dey (okay)
Ah them don they come again (okay)
Ah wan tuntun dey (okay)
Them want zobo us (okay
Ah wan ti gbe dey (okay)
But me am not their mate (okay)
Eyan Sunny Ade (okay)
One thousand use buy blade (okay ooo, okay)
But I no collect change
Ah them don dey come again (okay, okay)
Them want to zobo us ( okay, Okay)
Them don dey come again (okay, okay)
Okay oo, okay
The post [Lyrics] DJ Enimoney x Terry G x Dapo Tuburna — “Okay” appeared first on tooXclusive.
DISCLAIMER: The opinions presented in this post are those of the mentioned author from TooXclusive. The content has been sourced from TooXclusive, and due attribution is provided to the company.If you wish for us to take down the content, kindly get in touch as soon as possible. This content is for promo purposes only.