[Lyrics] Ric Hassani x Fiokee — “Sweetest Thing”

STREAM/DOWNLOAD MP3

Ric Hassani x Fiokee – Sweetest Thing


Fiokee, Hassani
Dj Coublon
Oh yeah, uh yea


You are the apple of my eyes
The only thing that matters to me
No one can take you away from me, baby
And I mean it when I say to you, to you
I no go do you ojoro, na only you wey I go follow
No go ever leave you no no
I no be cassinova, you know
To ojo ba ro, I`ll be your shade “Shade”
Enemies dey s’oro but we no send “Send”
Because you know say I dey innocent


You remind me of ah “Ah ah ah ahhh”
Sweetest thing I`ve ever “Ah ah ah ahhh”
Oh yeah
You remind me of ah oh oh oh “Ah ah ah ahhh”
Sweetest thing I`ve ever seen seen “Ah ah ah ahhh”


Yea yea yea
Na only my name she dey halla, halla
Na me dey make her go banana,
She no dey use my matter play
No matter wetin anybody say
I no go do you ojoro, na only you wey I go follow
No go ever leave you no no
I no be cassinova, you know
To ojo ba ro, I`ll be your shade
Enemies dey s’oro but we no send
Because you know say I dey innocent


You remind me of ah “Ah ah ah ahhh”
Sweetest thing I`ve ever “Ah ah ah ahhh”
Oh yeah
You remind me of ah oh oh oh “Ah ah ah ahhh”
Sweetest thing I`ve ever seen seen “Ah ah ah ahhh”


Swaps – swaps
Oh my god, Fiokee

The post [Lyrics] Ric Hassani x Fiokee — “Sweetest Thing” appeared first on tooXclusive.




DISCLAIMER:

The opinions presented in this post are those of the mentioned author from TooXclusive. The content has been sourced from TooXclusive, and due attribution is provided to the company.

If you wish for us to take down the content, kindly get in touch as soon as possible. This content is for promo purposes only.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.