ODUMODUBLVCK ft. Wizkid – Big Time Lyrics

Odumodublvck - Industry Machine
Odumodublvck – Industry Machine

Big Time Lyrics by ODUMODUBLVCK ft. Wizkid

Calling me a cannibal

Is nothing short of me

I can be a beast

And I can be a fucking g

Look into my resume

Their blood is on my teeth

Sweet

ODUMODU mix with nutri-c

I say na many bitches

Been dey Lap me ela on a regs on code

Telz

Dem say na many leeches

For your body Make you Dey Dey pam on low

Major

Back in 93 my mama talk say I for kpai

Guy

Doctor pastor

Tell her Issa lie

Tell her say him destiny

Tell her Issa lie

Tell her say him destiny

Dey written from the time

Written in the sky

My brother shove it in their eyes

Make them aproko

Make dem Dey feel like say jukokoro

I Dey makoko

Unilag I been dey blow cocaine

Picture me like booker T

Fighting for my Tutolin

TRAMADOL and ruphinor

Before you pass my corridor

Sho ti gbo

CAUSING KASALA SINCE WHEN I BUSS UP ON THE SCENE

MAKE DEM SHOW ME SOMETHING

WEY MAN E NEVER SEE

YEAH I BEEN DE HUSTLE YEAH MY BROTHER TILL E PICK.

SAY MAMA GO KPAI OMO AJE I NO BELIEVE

LIGHT ONE BIG MARYJANE MAKE I COOL DOWN

AND IM STEADY COUNTING ALL THE MONEY FOR THE STRESS NOW

GOTTA KEEP IT PUSHING YEAH MY GUY YOU KNOW THE DRILL

CALL 30 BITCHES MAKE THEM GATHER FOR THE THRILL

YEAH NA BIG WIZ BIG KALA MAN NA

BIG TIME

SPEND BIG MONEY FOR THE WRIST I STILL NO GET TIME

YEAH YOU KNOW SAY ME I’M ADDICTED TO THE LATE LIFE

AND NA THE MUSIC BEEN SAVE ME FROM THE STREET LIFE

BACK IN THE DAY SKUCHIS MAKE MY MIND DE SWEET

DO IT PROPER, DEY FOR SHRINE TO PUT MY MIND AT EASE YEAH EGBON GBON MEJI FUNMI YOU KNOW AS E BE NA

WHEN YOU DE AS YOU DE LICK AM E

DE SWEET

MANY THINGS DE HAPPEN MO LE

SHALAYE

MAKE I CALL ONE OR TWO MAKE WE TRABAYE

MAKE DEM RUN UP THE BOTTLE WIZ BABA DEY

SAY NA BIG WIZ & BIG KALA DEY OO

OMOGE WAN JO

DEM DE DANCE ON ME

YOU KNOW WE COME HERE WITH MANY MEN 0O

AND YOU KNOW TROUBLE WE NO RUN AWAY FROM

SHO MA NOWO O MA SHALAYE O

WA JO 000

MAKE WE KEEP IT ON LOW

WHO DE STAY GLASS HOUSE NO DEY

THROW STONES

MAKE YOU NO CATCH FEELINGS

INSIDE

GIRL I DO FOR THE NIGHT, WHEN I COME DE REPLY ONE LOOVEE

FOR MY PEOPLE ONE LOVE

YOU KNOW BIG WIZ I DE MAKE DEM COME ROUND

YOU KNOW I DE TALK MY MIND

HIDE NO FEELINGS INSIDE

CAUSING KASALA SINCE WHEN I BUSS UP ON THE SCENE

MAKE DEM SHOW ME SOMETHING

WEY MAN E NEVER SEE

YEAH I BEEN DE HUSTLE YEAH MY BROTHER TILL E PICK

SAY MAMA GO KAI OMO AJE I NO BELIEVE

LIGHT ONE BIG MARYJANE MAKE I COOL DOWN

AND IM STEADY COUNTING ALL THE MONEY FOR THE STRESS NOW

GOTTA KEEP IT PUSHING YEAH MY GUY YOU KNOW THE DRILL

CALL 30 BITCHES MAKE THEM GATHER FOR THE THRILL

YEAH NA BIG WIZ BIG KALA MAN NA

BIG TIME

SPEND BIG MONEY FOR THE WRIST I STILL NO GET TIME

YEAH YOU KNOW SAY ME I’M ADDICTED TO THE LATE LIFE AND NA THE MUSIC BEEN SAVE ME FROM THE STREET LIFE

BACK IN THE DAY SKUCHIS MAKE MY MIND DE SWEET

DO IT PROPER, DEY FOR SHRINE TO PUT MY MIND AT EASE YEAH EGBON GBON MEJI FUNMI YOU KNOW AS E BE NA

WHEN YOU DE AS YOU DE LICK AM E

DE SWEET

BABA CALM DOWN

RORA

OTITO

BLVCKSHEEP FOREVER BLVCKSHEEP FOR LIFE

IZGAAJU TILL WILL KPEME

ANTIWORLD GANGSTARS

GE RECORDS

YOU GET ME

ODUMODUBLVCK!

KALA, NA KALA.

HMMMM

The post ODUMODUBLVCK ft. Wizkid – Big Time Lyrics appeared first on tooXclusive.

Disclaimer:
The opinions presented in this post are those of the mentioned author. The content has been sourced from TooXclusive, with due attribution to the company.
If you wish for us to take down this content, kindly get in touch as soon as possible. This material is shared strictly for promotional purposes only.


Subscribe on YouTube Join on Telegram

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.