Abefeholic Lyrics by Abefe
Intro
I think I’ve lost my mind
([?])
Verse 1
Hmm
So let me say a long thank you, to the Lord for my condition
‘Cause in my opinion, out of everybody He bless me
W my creator, hmm
Very ready fully in action, I don replace all my opinions, hmm
‘Cause even though life gets hard but, I dey collect all my commission
‘Cause without money, kò sí oblee
They said a lot, they even say I’m forming (Forming o)
Even Jack go don if he no play
So I work small play Rome and Julie
Pre-Chorus
Who go think o, shey na me o?
Me wey my life history, e pass Ugo C. Ugo
But you see as I dey see so, I no panic as long as dem dey dance to my disco
Chorus
Lеle, Halle, Halle, Hallе, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feel so good to be Abefeholic o, body do me ligaligali
‘Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó lẹ
Feel so good to be Abefeholic o, body do me ligaligali
Verse 2
I’m at a point where I can lie (Can’t lie)
I’ma gangstar, I’ma rascal (Rascal)
You know say I get God, dem dey fear, aya wọn ja, reason why they play in the safe side
Ọṣẹ o, gbé mì ló Madagascar
Money is everything, I don cast am
And you know my blood won’t settle, until I pack am, pack am
If you no get money, wa rí shege
I tell you banza, banza, mo kó sere
Many things I saw wey I no send
So I work small play me yori yori
Pre-Chorus
Who go think o, shey na me o?
Me wey my life history, e pass Ugo C. Ugo
But you see as I dey see so, I no panic as long as dem dey dance to my disco
Chorus
Lele, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feel so good to be Abefeholic o, body do me ligaligali
‘Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó le
Feel so good to be Abefeholic o, body do me ligaligali
(Lele) Halle, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feel so good to be Abefeholic o, body do me ligaligali
‘Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó le
Feel so good to be Abefeholic o, body do me ligaligali
The post Abefe – Abefeholic Lyrics appeared first on tooXclusive.
Disclaimer:The opinions presented in this post are those of the mentioned author. The content has been sourced from TooXclusive, with due attribution to the company.
If you wish for us to take down this content, kindly get in touch as soon as possible. This material is shared strictly for promotional purposes only.