CKay – RABA Lyrics

ALBUM: CKay - BANGER BOY
ALBUM: CKay – BANGER BOY

RABA Lyrics by CKay

Raba, raba, raba
Raba, raba, raba
Guidance for my baby and my mama

Cheese cheese cheese
Money no dey buy happiness
But e dey buy wetin dey bring happiness
I am happier with ice on my neck oh yeah
She see I’m shining
I am more attractive in a Maybach
She like soft life
She want to do me do me do me

Owo
No be cho cho cho
Omo e dey stop nonsense
Ego
Ọ bụ the anyị na-achọ
Omo e dey make life make sense
Owo
Owo bi Dangote
Omo you go need update
No be lotto, no be lotto

Raba, raba, raba
Raba, raba, raba
Guidance for my baby and my mama
You know the matter
No dey put me on it’s coming
Raba, raba, raba

She say she like boys wey dey press money
She say she like boys wey dey spend money
I am the boys, the boys are me
I am the boys, the boys are me
I say I like girls wey dey shake body
I say I like girls that are freaky freaky
I love a good girl who’s bad fi me
I love a good girl who’s bad fi me

Owo
No be cho cho cho
Omo e dey stop nonsense
Ego
Ọ bụ the anyị na-achọ
Omo e dey make life make sense
Owo
Owo bi Dangote
Omo you go need update
No be lotto, no be lotto

Raba, raba, raba
Raba, raba, raba
Guidance for my baby and my mama
You know the matter
No dey put me on it’s coming
Raba, raba, raba

The post CKay – RABA Lyrics appeared first on tooXclusive.

Disclaimer:
The opinions presented in this post are those of the mentioned author. The content has been sourced from TooXclusive, with due attribution to the company.
If you wish for us to take down this content, kindly get in touch as soon as possible. This material is shared strictly for promotional purposes only.


Subscribe on YouTube Join on Telegram
Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.