[Lyrics] Timaya — “To U”

STREAM/DOWNLOAD MP3

Timaya – To U Lyrics


Young D
Leggo
Whine am go down low
Whine for daddy
Take it slow
Whine for pappy (Eyea o)
Whine am go down low
Whine for pappy (whine for pappy)
Take it slow
Whine for daddy


Step inna the place, everybody wey no dey taya ya
Me and my guys everytime we dey come with fire ya ya
Rewind selecta whenever you hear timaya ya
You know, Number 1, don`t tell nobody ah yah yah
As I dey so (kprokoto kpom kpom)
I no get time to hate oh (Eyea oh)
Eh! As I dey so
Come here to celebrate oh (leggo)


The truth be say
No matter where I dey
No matter who I be
Oh God I give it to you Lord
I give it to you Lord
No matter where I dey
No matter where we dey
Oh yes, I give it to you Lord
I give it to you Lord
Ehh ehh
I give it to you Lord
Tell dem say what dem say
I give it to you Lord
If dem say, dem say we no go prosper
Dem can never see me fall
Ehh ehh
One more time please
Lego


Whine am go down low (Whine am go down low)
Whine for pappy (Whine for pappy)
Whine am go down low (Whine am go down low)
Bend for pappy (bend for pappy)
Baby take it slow (baby take it slow)
Make me happy


Some of dem, demma to dey discuss us
Eyea ohhh
Back then, dem dey refuse us
I no dey see everybody wey go bewitch us
Oh, I can`t see myself
Right now, dem tell us say we dey do rituals (Hit Me)
Cos we`re getting it
Making the money is not a beans
Everyday people dey come dey hail
Family how many happily
Oh right now dem concur (Leggo)
Right now dem say we responsible
Making the money is not a beans
Family and friend demma loving me


The truth be say
No matter where I dey
No matter how I big oh
Me, I give it to you Lord
I give it to you Lord
No matter where I dey
No matter how I rich oh
Oh I give it to you Lord
I give it to you Lord
Ohh Ohh
I give it to you Lord
Tell dem say what dem say
I give it to you Lord
Shebi dem say, dem say we no go prosper
Oh yes I give it to you Lord
Ehhh ehhh
One more time please


Whine am go down low (Whine am go down low)
Whine for pappy (Whine for pappy)
Make dem want some more (make dem want some more)
Make them happy (Make them happy)
Whine am go down low (whine am go down low)
Bend for pappy
Baby take it slow (baby take it slow)
Make me happy

The post [Lyrics] Timaya — “To U” appeared first on tooXclusive.




DISCLAIMER:

The opinions presented in this post are those of the mentioned author from TooXclusive. The content has been sourced from TooXclusive, and due attribution is provided to the company.

If you wish for us to take down the content, kindly get in touch as soon as possible. This content is for promo purposes only.

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.